Who Says You Can't Speak Pidgin?
Who Says You Can't Speak Pidgin?
Friday don reash and work no dey again until Monday. E go good make una take this one use laugh, make u shake off all the grammar grammar wey una dey speak since Tuesday.Na words for pidgin and the meaning:
Ponany - babe
kishi - money
maga - yahoo boys or runs girls go know dis one na.
pako - poor
butty - rich
chikala - babe
Aristo - sugar daddy
Baff up - Dressing up nicely
Shedas/pepper/kishi - Dogh, mulla, money
Olokpa - police
Jand - Overseas
Aproko - gossiper
Yan - Talk/flow/gist
Kpakpa - Dope, marijuana
Gbedu - Music
Lekpa - Thin
Crash - Sleep
Lakpalakpa - Many Rash On ur head
I no send u! - Don't care what u say or think
Shak up/shayo - drink alcohol
Fashi - Forget
Jack - Read
blow-blow - Balloon
U dey Kolo -You are Crazy
Yanga/effizy - Show off
Fabu/jege - Lie
All join/everyfin folo - All included
Shit for church - Messing up
Backside/yansh - Buttocks
Kak - Sit
Floss - Living large
Yawa don gas o - There is trouble
Kawa - Run/move
Agbero -Thug
Demor - Act up
Ojoro - Trick
Gbege - Trouble
I hold my side - i got my back
Jeje - Easy
I just dey land - I'm just coming
D shenkiz dem jst dey matrix - The ladies are just tripping
Bust my skeroo -Blow my mind
Baff up - Dressing up nicely
Shenkiz/cury - Chics
Pepper rested - Having lots of cash
Sort - Bribe
Skilashi - knows how to play football very well
Aproko - gossiper
Kpakpa - Dope, marijuana
Gbedu - Music
Lekpa – Thin person
Crash - Sleep
Lakpalakpa -Many Rash On ur head
I no send u! - Dont care wat u say or think
Ehen? - So?
Bash - Party
Odeshi - Charm
Jones - Slack
Mumu - Fool
Job - 419
Fashi - Forget
Jack - Read
blow-blow - Balloon
U dey Kolo - You are Crazy
Yanga/effizy - Show off
E dey waka come small small - He's walking down slowly
Fabu/jege - Lie
Hot stepper - Know how to dance
All join/everything follow - All included
Shit 4 church - Messing up
Kak - Sit
Floss - Living large
Yawa don gas o - There is trouble
Kawa - Run/move
Demor - Act up
Gbege - Trouble
I hold my side - i got my back
Jeje - Easy
Package - babe
Jami si - make me understand
white - 50 naira
Kala -money
Add ya own if you get...
Who Says You Can't Speak Pidgin?
Reviewed by Unknown
on
09:58:00
Rating:
Reviewed by Unknown
on
09:58:00
Rating:

No comments: